song lyrics / J'ray / 1942 lyrics  | FRen Français

1942 lyrics

Performer J'ray

1942 song lyrics by J'ray official

1942 is a song in English

It's in my blood, I dey give dem gbedu hmm
Is it my fault there's nothing that I can't do hmm
I've been a Don since 1942 hmm(J'ray baby o)
I dey smile no mean sey I play with you
Na my music dey play for maldives
E dey choke them , I know they can't breathe
Before you chat to me, get on your knees I say
We've been good, no be today
So hear this, no go dey compare
Your fav, no dey compare with me
Compare with me
Compare with me
Compare with me
Your fav ,no dey compare with me
Pull up in a black Mercedes
Looking all fresh and clean
J'ray baby pon the M-I-C
You know what time it is (gbedu de o)
I give them vibe, I give dem ginger
Want to dance ? I give dem lamba
I no dey play, I no dey ponder
Na my music dey play for maldives
E dey choke them , I know they can't breathe
Before you chat to me, get on your knees I say
We've been good, no be today
So hear this, no go dey compare
Your fav, no dey compare with me
Compare with me
Compare with me
Compare with me
Your fav ,no dey compare with me
Compare with me
Compare with me
Compare with me
Your fav ,no dey compare with me
I be that ni**a with a big something
I Full ground , no dey fear nothing
You wanna try me? you go learn lesson
So you better bow down to your ancestry
Cause I got the juice and the vibe
J'ray baby, flow like the wind
J'ray baby, cool like the breeze
Na my music dey play for maldives
E dey choke them , I know they can't breathe
Before you chat to me, get on your knees I say
We've been good, no be today
So hear this, no go dey compare
Your fav, no dey compare with me
Compare with me
Compare with me
Compare with me
Your fav ,no dey compare with me
Compare with me , J'ray Baby o
Compare with me
Compare with me
Your fav ,no dey compare with me
J'ray baby o
J'ray baby deyah
J'ray baby , you're special
J'ray baby , i deyah
Nobody compares to you boy
Nobody can fit in it yo
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Morojuoluwa Oke
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for 1942 lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the smiley
2| symbol at the top of the cross
3| symbol at the bottom of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid