song lyrics / Innocentt / Strive lyrics  | FRen Français

Strive lyrics

Performer Innocentt

Strive song lyrics by Innocentt official

Strive is a song in English

Ama Killy Killy
Innocentt Agba jiggy jiggy
Ama Killy Killy

osha ti mo osha ti ri
just wan make money for me and my family
omo matanmi they can't believe
i still dey waka mon fi sha kakiri
you know how it feels when you can't retreat
cause wetin dey your back omoh E get as e be
shey you go dey with me if i no get money
all this your yanga omoh e dey trouble me
I gat my melody all eyes on me
my mama tell me say make i no worry

but these guys don't know
say this life na yolo
brother you keep calm just dey low
omoh E go set for you

Ahahn, See baddie ton jo
me sef wan nowo
if you keep grinding my bro
omoh e go be for you

As i keep grinding, and keep trying
E kon be like say money say Goodbye
But maami is praying, God won't fail me
make the raba come so i go fit tungba
And shawty pe mi, she need money
but the sapa long i no get shingbai
kini mofe shey bai
i dun too suffer
make sapa be my ex ,i wan chop breakfast
i deserve Good life
on a regular
Emi gan fe jaiye lavida loca

But these guys don't know
say this life na yolo
brother you keep calm, just dey low
omoh E go set for you

Ahahn, See baddie ton jo
Me sef wan nowo
if you keep frinding my bro
Omoh E go be for you

you know e go shock them
let them know say won be
awon temi won je o
and nothing go fit stop them
hun E lo sempe o

you know e go shock them
let them know say won be
awon temi won je o
and nothing go fit stop them
hun E lo sempe o

Ama Killy Killy
Innocentt Agba jiggy jiggy
Ama Killy Killy
Innocentt Agba jiggy jiggy
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Strive lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the smiley
2| symbol at the bottom of the clock
3| symbol to the right of the target
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid