song lyrics / Gasky / Booless Brothers lyrics  | FRen Français

Booless Brothers lyrics

Performers GaskyAjesings

Booless Brothers song lyrics by Gasky official

Booless Brothers is a song in English

I’ve been searching all my life
And I never getti boo
All the girls wey I dey see
Dem dey use me catchy cruise
Have been searching all my life
And I never getty boo
All the girls wey I dey see
Dem dey use me catchy cruise

Shebi dem talk say love don’t cost a thing
Love dey cost money, plenty money
Shebi dem talk say love don’t cost a thing
Love dey cost money, plenty money

Love don’t cost a tin but she dey bill me 100k
And she never even reach 19
Me I just wan nack, I no wan love again
Ogbeni I no ready to fall victim
Last time I dey with Sandra she tell me say she love me gan gan
Me I no too like her cus her face no fine I just like her bum bum
Cus I don search tire find a lover
Just to do to impress my mama
But that’s on fact (Aje)
She be wan turn me to client (maye)
But she tell me say love don’t cost a thing
Na last week here na she turn 18
Shebi you said Bernie was just a friend
For your mind now you don see small pikin
Yaboi

I’ve been searching all my life
And I never getti boo
All the girls wey I dey see
Dem dey use me catchy cruise
Have been searching all my life
And I never getty boo
All the girls wey I dey see
Dem dey use me catchy cruise

Shebi dem talk say love don’t cost a thing
Love dey cost money, plenty money
Shebi dem talk say love don’t cost a thing
Love dey cost money, plenty money
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Booless Brothers lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the envelope
2| symbol at the bottom of the eye
3| symbol at the bottom of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid