song lyrics / Firstklaz / Show Them lyrics  | FRen Français

Show Them lyrics

Performers FirstklazODUMODUBLVCK

Show Them song lyrics by Firstklaz official

Show Them is a song in English

I'm rolling on your wheel now

Like Omah Lay

Bad belle free me

I dey on my lane

Won jo funnmi omakay

If you go stress me, commot from my way

Dey your dey

Make I dey my dey

If you dey Naija

Make i dey Malay

I no dey find trouble

Me I dey my lane

And my God e dey bless me day by day

I dey pararampe

Anything I do I dey do am well

No time to dey joke I swear

No time to dey joke I swear

Eh eh

I dey pararampe

Anything I do I dey do am well

Anybody fuck up I go show am pepper

Everything I do I dey do am well

Eh eh


Show dem

I dey show dem

Show these other boys I be problem

Anybody fuck up

I go load them

Show these other boys I be problem



Show dem

I dey show dem

Show these other boys I be problem


Anybody fuck up

I go load them

Show these other boys I be problem


Pocket full of money

Baby came into my room

She say she wanna come and check a nigga

So i put her on my kini

Make she tell her G the story

Manar Big Gun Man I panel beat her

Pocket full of money

Baby came into my room

She say she wanna come and check a nigga

So i put her on my kini

Make she tell her G the story

Any stage I'm touching

I am healing it

Any cage I'm out in

I'm escaping it

Any locker wey dem out their provision inside

OdumoduBlvcky man I'm taking it

Junior boy but Seniors been dey look me like their Principal

Picking any Locker

Me and Gustavo were clinical

Harmattan or rain bros

We no need your cardigan

Call us we go do the job on minimal


We dey win them be looser

We dey chop kaluba

We dey ball like Malouda

Drive them crazy like Uber

Omo I too bad

Give you short sleeve if you loose guard

If you want beef like suya

Alaye go to Yahuza


Show dem

I dey show dem

Show these other boys I be problem

Anybody fuck up

I go load them

Show these other boys I be problem


Show dem

I dey show dem

Show these other boys I be problem

Anybody fuck up

I go load them

Show these other boys I be problem
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Show Them lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the padlock
2| symbol at the top of the clock
3| symbol to the left of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid