song lyrics / Day3 / Curiosity, Demons & Addiction (Two Times) lyrics  | FRen Français

Curiosity, Demons & Addiction (Two Times) lyrics

Performer Day3

Curiosity, Demons & Addiction (Two Times) song lyrics by Day3 official

Curiosity, Demons & Addiction (Two Times) is a song in English

I no go look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me yeah
I nogo look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me

I remember one time for my year four
I been dey with my guys we been dey four
We been dey for law park
One guy say make I look one kele wey been dey come
As I look once bros I say make i look again
But wetin I see the first time no be wetin I suppose look again
I suppose look away
I no suppose look again
As a matter of fact I no come BSU to dey look ikebe
But I lost to my curiosity then I looked again
This time I was no longer in a hurry
begin analyze I go buy fanta sitdown dey fanaticize
The image stuck
Now my brain dey work
I grab my phone something come pop up
I slide my screen I come see oyibo with crop top
I say why is she half dressed
Make I check her address
Naso I pass the bus stop
I start to scroll
I start to scroll
I start to scroll
This tailor is a farmer
Cus e dun start to sow
E start to sow
E start to sow
And he's gon reap
Cus the desire e dun start to grow
E start to grow
E start to grow
Now the house is furnish for the demons and it's gone
But you nogo know
You no go know
You no go know
You go know say

I no go look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me
I no go look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Isaac Achin
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Curiosity, Demons & Addiction (Two Times) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the calculator
2| symbol to the right of the clock
3| symbol at the bottom of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid