song lyrics / Dajon AF / Iniesta lyrics  | FRen Français

Iniesta lyrics

Performers Dajon AFKorshi T

Iniesta song lyrics by Dajon AF official

Iniesta is a song in English

Cyaya
Yemi eheh
Soundcrazy

I dey for street i dey my double hustle
Na only God wey dey cover me
cs I dey go all the doors just dey open
Emi nu re ko tun si'elomi
Hustling for mula
Yemi eh
I for dey double my hustle
La Vida lo-loca
Ye mi eh
I for dey double my hustle

Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné
Mɛwo lem abɛ Ghana voter's
I for dey think about me and my own pocket
So I dey double my hustle
Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné
Mɛwo lem abɛ Ghana voter's
I for dey think about me and my own pocket
So I dey double my hustle
Really, Daa a, ayoo
Steeze, rhymes

Stand firm stand firmly
Ga Ga Ga
You've got to use your senses
No I no fi lose myself G
It takes time and sometimes service
For the money bag
Putti more,
Putti more, Putti more
For the money bag
Putti more uhhh
Nti ɛya yeah me nhwɛ obi
Oh yɛ m'ade a on the koko kaka thing
Yɛ m'ade a me nhwɛ obi
Me yɛ m'ade on the coast

Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné
Mɛwo lem abɛ Ghana voter's
I for dey think about me and my own pocket
So I dey double my hustle
Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné
Mɛwo lem abɛ Ghana voter's
I for dey think about me and my own pocket
So I dey double my hustle

In life I be player iniesta
No matter the weather ama get am
Grinding now be leisure no be pressure
Music be my all and only major

Ma Gbemi lokan
Ma ko mi lokan
I no fit chop if I no hustle
Ma Gbemi lokan
Ma ko mi lokan
I no fit chop if I no hustle

Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné
Mɛwo lem abɛ Ghana voter's
I for dey think about me and my own pocket
So I dey double my hustle
Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné
Mɛwo lem abɛ Ghana voter's
I for dey think about me and my own pocket
So I dey double my hustle
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Iniesta lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the bulb
2| symbol at the top of the calculator
3| symbol at the bottom of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid