song lyrics / Dajon AF / Big Energy lyrics  | FRen Français

Big Energy lyrics

Performer Dajon AF

Big Energy song lyrics by Dajon AF official

Big Energy is a song in English

E be 7:20 and I'm feeling like to party
Holla my bae make she carry Uber come
Feeling soft when I'm rocking cool Versace
cll white baby uh oui
Energy with my babe shaking off her body
Step on my shoes we go get yawa o
Frenemies dem wan know why I just dey happy
Mo gbona felifeli

Make you no kill my energy
My energy
Wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern
Make you no kill my energy
My energy wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern

If you wanna match my energy
Then you gats be chilling with the most high
Cos me get too much of dem worries
That why me chiling with the most high
I just want my paper
Six figures type paper
Them say me like raba
Who no like the mula?
I be gentle dem dey take me for a joke It's wrong
Emi o ma ran
Sheymi olohun
Oloro kan
Sheyb me just dey find my way
I be gentle dem dey take me for a joke It's wrong
Emi o ma ran
Sheymi olohun
Oloro kan
Sheyb me just dey find my way

Make you no kill my energy
My energy
Wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern
Make you no kill my energy
My energy wey dey high
Make me and you no get yawa
Nobody else wey e concern

(Seriously nobody go fit kill my energy
I just wan clear everybody make dem no dey come for me
Seriously nobody go fit kill my energy
I just wan clear everybody make dem no dey come for me)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Big Energy lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the padlock
2| symbol at the bottom of magnifying glass
3| symbol at the bottom of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid