song lyrics / Đại Vệ / Leave lyrics  | FRen Français

Leave lyrics

Performer Đại Vệ

Leave song lyrics by Đại Vệ official

Leave is a song in English

Me I no fit lie, say I no love you odo
But you chop my eye, oh girl you do me contour
Shawty why oh why?
Uhn why with play with my love? (Player)
I no fit stay anymore (stay ah)
Uh uhn uhnmn

Oh girl you fall my hand
And I Dey show you love like a better man
And all the shits you do fit to kill a man
Me I dey ask myself how I take survive

Eh
Wetin you cast, I bind
All the things you tell me about you na lie
You go tell me na morning if I check na night
Tell me why the lies? Shawty why o why?

Me I need some peace o, peace o, peace o
I want you to leave o, leave o, leave o
You make my heart dey bleed o, bleed o, bleed o
I want you to leave o, leave o, leave o.

Peace o
Peace o
Peace o

Leave o
Leave o
Leave o

Bleed o
Bleed o
Bleed o

Leave o
Leave o
Leave o

She said to me
I be her remedy
All of the things we did
Cant leave my memory

Buh now na tragedy
Look what you did to me
This one na felony
Iwo lomapami

This kind love o, this kind love
Wey Dey make me go fall. Yakata
Bitter love, wey don make man hurt
My body Dey hot pass fire ya

And I je gbese (for you o)
All of the times wey me I gbepe (for you o)
70 positions like tori lanez I do o
Wetin you want wey me I no do ? For you o

Eh
Wetin you cast, I bind
All the things you tell me about you na lie
You go tell me na morning if I check na night
Tell me why the lies? Shawty why o why?

Me I need some peace o, peace o, peace o
I want you to leave o, leave o, leave o
You make my heart dey bleed o, bleed o, bleed o
I want you to leave o, leave o, leave o.

Me I need some peace o, peace o, peace o
I want you to leave o, leave o, leave o
You make my heart dey bleed o, bleed o, bleed o
I want you to leave o, leave o, leave o.

Peace o
Peace o
Peace o

Leave o
Leave o
Leave o

Bleed o
Bleed o
Bleed o

Leave o
Leave o
Leave o

Game over
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Leave lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the smiley
2| symbol at the bottom of the padlock
3| symbol at the top of the television
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid