song lyrics / DC PRhymes / Grace lyrics  | FRen Français

Grace lyrics

Performer DC PRhymes

Grace song lyrics by DC PRhymes official

Grace is a song in English

Hmmm.....Hmmm.....Hmmmm
Shubi dudududu dudu
Hmmm
Oh
From the d to the c make you listen now
Yeah
Yeeeeh...Yeh

It's been your grace
Na him I dey thrive on
(na him I dey thrive on)
Me steadily enjoy the grace baba wey you pass on
(baba wey you pass on)
This boy ye wey dey shine on
(this boy wey you shine on)
E get many many things wey me I gat write for [wey me I gat write for)

Shaybi na your love oooo
Na him I dey back on
(na him I dey back on)
Baba na your grace ooo
Na him be my anchor
(na him be my anchor)
Hollup

Shaybi as you lead me oh lord na him I dey follow...
I no go dull this love
I no go dull this loovee yeah


Thank you for your love and mercies lord ....
Baba lord me I dey thank you
Yeah yeah
(yeah yeah...Yeah yeah)
For all you do...
Baba lord me I'm grateful yeah yeah....
(yeah yeah...Yeah yeah)

Shaybi na your love ooo... Make me want to thank you yeah yeah
(yeah yeah...Yeah yeah)
Thank you for your grace and love ..
Ohhh


To dem I look just like fool
Dem no know wetin you do
No be say dem no see the love
They can't appreciate like I do

But me I no fit shut up
No fit shut
That is why I come dey shout out
To my daddy yo
With the kind of love wey you show
It's amazing oo
I appreciate every drop of love wey you show me ooo ..


You set the pace you set the pace
Ooo ooo ooo
Me I'm grateful for all you do ehnnn

Thank you for your love and mercies lord ....
Baba lord me I dey thank you
Yeah yeah
(yeah yeah...Yeah yeah)
For all you do...
Baba lord me I'm grateful yeah yeah....
(yeah yeah...Yeah yeah)

Shaybi na your love ooo... Make me want to thank you yeah yeah
(yeah yeah...Yeah yeah)
Thank you for your grace and love ..
Ohhh

Thank you for your love and mercies lord ....
Baba lord me I dey thank you
Yeah yeah
(yeah yeah...Yeah yeah)
For all you do...
Baba lord me I'm grateful yeah yeah....
(yeah yeah...Yeah yeah)

Shaybi na your love ooo... Make me want to thank you yeah yeah
(yeah yeah...Yeah yeah)
Thank you for your grace and love ..
Ohhh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Grace lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the star
2| symbol at the top of the house
3| symbol at the bottom of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid