song lyrics / Cobhams Asuquo / We Plenti lyrics  | FRen Français

We Plenti lyrics

Performers Cobhams AsuquoSimi

We Plenti song lyrics by Cobhams Asuquo official

We Plenti is a song in English

Hmm hmm hmm hmm

You don hustle tire
You no dey take holiday
You write application
You go for audition
But still e be like say e no dey pay

They don laugh you tire
Some say shey na till you mate get aeroplane
Before you go make am
You beg God to make am
But see everybody get hin lane

So my brother hustle
So my sister work
No condition lasts forever
Your own turn dey come

So my brother hustle
So my sister work o
Beans no dey cook forever
Your own beans go done

If you see person wey make own rejoice with them
If you they ask you whats you own take no offense

See this life na turn by turn o
Your time dey come
Because no be only you kill Jesus
We plenti for there
Oh oh oh oh oh oo

One day e go better
One day one day
Some day make we bend down
When they tell you money no be everything
You dey vex you dey para
You say me sef I wan get am oh oh

So my brother hustle
Kara moshe ooo
No condition lasts forever
Your own turn dey come oh oh oh oh

So make you hustle hustle hustle
Make you worki oo
Beans no dey cook forever
Your beans go don your beans go done

If you see person wey make own
Rejoice with them
If you they ask you what’s you own
Take no offense

See this life na turn by turn
Your time dey come
Because no be only you kill Jesus
We plenti for there we plenti

Show me person wey work hard o
From night till dawn from night till dawn
Na the person wey go chop o
If you no give up

See this life na turn by turn oo
Your time dey come
Because no be only you kill Jesus
We plenti for there

So my brother hustle
O my sister work
Owu no dey last forever
Your own time go come

So oo my brother hustle jare
So my sister work
Beans no dey cook forever
Your own beans go done
Cook forever oo oooooo

If you see person wey make own
Rejoice with them
And if you they ask you what’s you own
Take no offense forgive and forget oh

See this life na turn by turn
Your time dey come
Tori because no be only you kill Jesus by yourself
We plenti for there

Show me person wey dey work hard o
From night till dawn
Na the person wey go chop o
if you no give up

See this life na turn by turn
Your time dey come uuh uh uh
Because no be only you kill Jesus uuh uh uh
We plenti for there

We plenti for the matter
We plenti for there
No let your hope scatter
Oooh oh we plenti for there

Aaah ahh ah aah
Ohhh oh oh oh
Aaah ah ah ah ah

No be only you kill Jesus
We plenti for there
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Cobhams Asuquo
Copyright: CTSO MUSIC, HAITIAN MUSIC INDUSTRY

Comments for We Plenti lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the cloud
2| symbol at the top of the television
3| symbol to the left of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid