song lyrics / Charly Boy / Naija Matter lyrics  | FRen Français

Naija Matter lyrics

Performers Charly BoyMan HusseinEdmond Benson

Naija Matter song lyrics by Charly Boy official

Naija Matter is a song in English

Ajugu jugu jumjum jagajaga
Ajugu jugu jumjum jagajaga
Ajugu jugu jumjum jagajaga

Monkey must work for baboon to chop o

Naija mater
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
I cover my face like labaja
I carry my bagy Zagbaza
My Canada sef na Zamfara o
Allah ba musa quobahacaba

Pharaoh let my people go
Pharaoh let my people go
Make you give them gbasi gbos
Make we jack them for cloth like goat
Make corruption taste poverty
Canteen no be restaurant
Shay your mumu never do
At your age you be jew
Take another look at you
You are you a bloody fool
Shay your mumu never do
At your age you be jew man
Take another look at you
You are you a bloody fool man.

Naija mater
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
I cover my face like labaja
I carry my bagy zagbaza
My canada sef na zamfara o
Allah bamusa quobahacaba

The kind pain way dey for my chest
If them put an for your head
You go mad I swear
No dey claim I no understand
Make them give you bag of rice for this valentine
make una help me telly Denise
They no dey use power rise penis
I don stand oya stand at ease
Oya baby licky sweet.

I remember when dey call me gbaboro
See me now I don turn to c e o
People way them turn their back on me ay
Now dey asking me they wanna eat ah ah
I don forgive I no fit forget
You are still my chick but not my girl
People way get catch them no dey talk
If na to ball we dey ball.

Naija mater
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo

I am hopelessly hopeful
For naija matter
Anyhow anywhere
We still de here o
Kai
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Naija Matter lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the thumbs up
2| symbol at the top of the envelope
3| symbol at the top of the helmet
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid