paroles de chanson / Charly Boy parole / Naija Matter lyrics  | ENin English

Paroles de Naija Matter

Interprètes Charly BoyMan HusseinEdmond Benson

Paroles de la chanson Naija Matter par Charly Boy lyrics officiel

Naija Matter est une chanson en Anglais

Ajugu jugu jumjum jagajaga
Ajugu jugu jumjum jagajaga
Ajugu jugu jumjum jagajaga

Monkey must work for baboon to chop o

Naija mater
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
I cover my face like labaja
I carry my bagy Zagbaza
My Canada sef na Zamfara o
Allah ba musa quobahacaba

Pharaoh let my people go
Pharaoh let my people go
Make you give them gbasi gbos
Make we jack them for cloth like goat
Make corruption taste poverty
Canteen no be restaurant
Shay your mumu never do
At your age you be jew
Take another look at you
You are you a bloody fool
Shay your mumu never do
At your age you be jew man
Take another look at you
You are you a bloody fool man.

Naija mater
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
I cover my face like labaja
I carry my bagy zagbaza
My canada sef na zamfara o
Allah bamusa quobahacaba

The kind pain way dey for my chest
If them put an for your head
You go mad I swear
No dey claim I no understand
Make them give you bag of rice for this valentine
make una help me telly Denise
They no dey use power rise penis
I don stand oya stand at ease
Oya baby licky sweet.

I remember when dey call me gbaboro
See me now I don turn to c e o
People way them turn their back on me ay
Now dey asking me they wanna eat ah ah
I don forgive I no fit forget
You are still my chick but not my girl
People way get catch them no dey talk
If na to ball we dey ball.

Naija mater
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo
Shame dey catch me
Shame dey catch me ooo

I am hopelessly hopeful
For naija matter
Anyhow anywhere
We still de here o
Kai
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Naija Matter

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du smiley
2| symbole à droite du nuage
3| symbole à gauche de la cible
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid