song lyrics / Chapta5ive / Emma lyrics  | FRen Français

Emma lyrics

Performers Chapta5iveFlamezydiamondDAM!ZZLE

Emma song lyrics by Chapta5ive official

Emma is a song in English

Hmmmmm Emma
My Lord, my King and Father
The soon coming King and Messiah, Messiah
Oooooh, Emma mamama Emma
I go hail You forever
From January to December, December
Because You are wonderful, counselor
Mighty God, everlasting Father forever
The One wey no leave me japa, dey japa
You are wonderful, counselor, mighty God
Everlasting Father
You dey with me You no dey japa, dey japa

From the heavens to the earth na na (Na na)
Our case dey Him head na na (Na na)
Oil dey Him head na na
Only You wey come gimme bread na na (Wey come gimme bread na na)
So much joy e dey my heart now (My heart)
See the gift from our Father (Abba)
Got me singing na na na (Na na na)
All the angels dem don dey gather
Just like that Emma go kpai for us (Ehhhh)
And the Grace go multiply for us (Eh)
Since before Him show Him count the cost
Him go bear the cross just for we the lost
Your name satisfy my belly
Good news wey go burst their telly
You call our hearts no celly
Celebrate Emma go blow confetti, yah

Ooooooh Emma
Emma mamama Emma
My Lord and my Father
The soon coming King and Messiah, Messiah
You are wonderful, counselor
Mighty God, everlasting Father
You dey with me You no dey japa, dey japa
No dey japa, Abba Father
The Lion, from Zion
You dey with me You no dey japa
You dey with me You no dey japa (Ah ah)

Oluwa gege
Ah me nuh bother what the men dem say
Their words mean nothing I crave
Your Word for my heady mo gbe
I no You no go lead me astray
Many men ah leave me
But in every season You stayed
Loving God I'm yielding all day
I'mma keep believing till everything within time gone fade

Ooooooh Emma (Straight)
Emma mamama Emma
My Lord and my Father
The soon coming King and Messiah, Messiah
You are wonderful, counselor
Mighty God, everlasting Father
You dey with me You no dey japa, dey japa
No dey japa, Abba Father
The Lion, from Zion
You dey with me You no dey japa
You dey with me You no dey japa

Dey japa
My God
Emmanuel
Mykkel I love you
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Emma lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the top of the target
2| symbol to the left of the camera
3| symbol at the top of the padlock
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid