song lyrics / Ceedo Banks / Answer lyrics  | FRen Français

Answer lyrics

Performer Ceedo Banks

Answer song lyrics by Ceedo Banks official

Answer is a song in English

Izz EA EA EA EA
I don't even know where to start from
Shey na matter wey sup for campus
Wallet empty, sapa just dey camp us
Life is a bitch and e steady dey knack us
Me I no dey smoke, I go wrap one
So make I high, talk to my God
Make I know why e hard like this
Sapa, mapami
Many many thing wey man dey face
Man no talk, man no be tape
Baba tete dahun, it's getting late
Two thirty tida after eight
And the many things wey man don face
Khaki outfit don turn to lace
Because of the money wey man dey chase
We're getting tired with all the race
Many many pala
I move with my kala
Hustle for my mama
I dey hustle for my papa
Many many pala
I move with my kala
Baba dabo o, answer
Awon omo eh won bere answer
And I no dey joke with my prayers
Night and day I dey run am
Been closer to God, stay closer to God
I dey call am, 24434
Ahn ahn ahn
Yah, yah Allah
Answer prayers 'cause I don suffer
I don sleep for gutter
You can ask my brothers
Many many thing wey man dey face
Man no talk, man no be tape
Baba tete dahun, it's getting late
Two thirty tida after eight
And the many things wey man don face
Khaki outfit don turn to lace
Because of the money wey man dey chase
We're getting tired with all the race
Many many pala
I move with my kala
Hustle for my mama
I dey hustle for my papa
Many many pala
I move with my kala
Baba dabo o, answer
Awon omo eh won bere answer
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Shuaib Usman, Success Olorunshola
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Answer lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the thumbs up
2| symbol at the top of the television
3| symbol at the top of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid