song lyrics / C4 MIIKÖ / Up lyrics  | FRen Français

Up lyrics

Performer C4 MIIKÖ

Up song lyrics by C4 MIIKÖ official

Up is a song in English

……
C4 call me yehhh
…….

There was a time in my life
Wey I no get food to chop
No clothes or word to talk
Even family no won heard talk

There was a time in my life
Wey I no get chills at all
No face or reason to smile
Cos what man got was not enough yeehhh

So I Roll up
Roll up make I smoke up
Smoke up, Smoke up
make I catch my cruise
Me I no dey like to buzz no oo

So I Roll up
Roll up make I smoke up
Smoke up, Smoke up
make I catch my cruise
Me I no dey like to buzz no oo

Eni to ba sukun
Odi dan dan ko ri ran o
Man so do many things
Mo ti ri ran o
E no la inshallah
E shey ma ri ran o
Odun la so mo ti ri ran eeyee eeyee

So I Roll up
Roll up make I smoke up
Smoke up, Smoke up
make I catch my cruise
Me I no dey like to buzz no oo

So I Roll up
Roll up make I smoke up
Smoke up, Smoke up
make I catch my cruise
Me I no dey like to buzz no oo
……


It’s been long time coming
Man dey struggle for the money
Ore o de ti olorun ko ku na
Okunrin duro lemeji bi giga no oo
E dey shock me sef and you won try look gan gan
E go blind you for eyes
Emi lokan me no send nobody la san

Eni to ba sukun
Odi dan dan ko ri ran o
Man so do many things
Mo ti ri ran o
E no la inshallah
E shey ma ri ran o
Odun la so mo ti ri ran eeyee eeyee

So I Roll up
Roll up make I smoke up
Smoke up, Smoke up
make I catch my cruise
Me I no dey like to buzz no oo

So I Roll up
Roll up make I smoke up
Smoke up, Smoke up
make I catch my cruise
Me I no dey like to buzz no o

eeyee eeyee yeh
C4 ti de yeh
eeyee eeyee yeh
Stubborn le le no
eeyee eeyee yeah
C4 ti de yeh
eeyee eeyee
smoke we go smoke yeh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Up lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the house
2| symbol at the top of the cloud
3| symbol to the left of magnifying glass
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid