song lyrics / Bwoi wire / JAIYE (feat. JAY RHYMZ) lyrics  | FRen Français

JAIYE (feat. JAY RHYMZ) lyrics

Performer Bwoi wire

JAIYE (feat. JAY RHYMZ) song lyrics by Bwoi wire official

JAIYE (feat. JAY RHYMZ) is a song in English

Say na me again
Boy wey don dey crave
Sapa dey dey place
Them no look my face
Them no send me back then
But I'm living fine yeah
Some dey hate on me here
I've been running my race
I dey look for my way
Say they won stop my shine
Me I no fit looseguard so I say
Nobody go dey, when the money no dey
Me I dey pray for grace
Steady make we jaiye
Nobody go dey, when the money no dey
Me I dey pray for grace
Steady make we jaiye
Sey nobody go dey for you
When u no get
Money money
Nobody nobody
Noo
Some Dey pray make I lose
Me no know watin I do
With the fire me I can't loose
Keep on praying for the best is all I do
Do watin go help you
Na my style wey me I choose
No no
No no
Can't stop this vibe oh no ohh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: EMMANUEL YAKUBU, SAMSON OWOICHO
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for JAIYE (feat. JAY RHYMZ) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the smiley
2| symbol to the right of the trash
3| symbol to the left of the house
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid