paroles de chanson / Bwoi wire parole / JAIYE (feat. JAY RHYMZ) lyrics  | ENin English

Paroles de JAIYE (feat. JAY RHYMZ)

Interprète Bwoi wire

Paroles de la chanson JAIYE (feat. JAY RHYMZ) par Bwoi wire lyrics officiel

JAIYE (feat. JAY RHYMZ) est une chanson en Anglais

Say na me again
Boy wey don dey crave
Sapa dey dey place
Them no look my face
Them no send me back then
But I'm living fine yeah
Some dey hate on me here
I've been running my race
I dey look for my way
Say they won stop my shine
Me I no fit looseguard so I say
Nobody go dey, when the money no dey
Me I dey pray for grace
Steady make we jaiye
Nobody go dey, when the money no dey
Me I dey pray for grace
Steady make we jaiye
Sey nobody go dey for you
When u no get
Money money
Nobody nobody
Noo
Some Dey pray make I lose
Me no know watin I do
With the fire me I can't loose
Keep on praying for the best is all I do
Do watin go help you
Na my style wey me I choose
No no
No no
Can't stop this vibe oh no ohh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: EMMANUEL YAKUBU, SAMSON OWOICHO
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de JAIYE (feat. JAY RHYMZ)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'ampoule
2| symbole à gauche de l'horloge
3| symbole à droite de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid