song lyrics / Blackfacenaija / Iboni lyrics  | FRen Français

Iboni lyrics

Performers BlackfacenaijaFREEDOM BLAZERaz Myke

Iboni song lyrics by Blackfacenaija official

Iboni is a song in English

It's headline news
Emm
The people of Nigeria
I hail oh
Everybody is going crazy
cin't nobody doing shit
Ok let's get to it

Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
I want know
cye le ey eh
Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
I want know I want know
cye le ey eh

My people
Time don come for we to talk
cnd very very soon our dead body go start to work
Suffering and smiling like Baba Fela talk am
Our country dey for reverse na who go help us stop am
custerity dey show for everybody face
Na wealth and fame naim our leaders dey dey chase
if no be craze tell me why we go dey
Just dey see bad bad things just dey pass our our way
We no fit talk we no fit answer
Like say we get cancer
Na only God know if our mouth get silencer
So wetin happen to the government for the people
Government by the people
To make everybody equal
Corruption na the order of the day
My people go work like six months and them still no go get no pay
we try revolt them say make we trust and obey
But all I get na one phrase 'Naija which way '

Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
I want know
cye le ey eh
Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
I want know I want know
cye le ey eh

If fuel dey that means kerosine go scarce
if Nepa give us light omo na billing be that
Naija wey I from omo we no dey carry last
But we living under pressure which kind living be that
We refuse to be what them want us to be
cbi them think say me and my people stupid
You dey mind dem
Wetin we expect different from wetin we dey get
You no see these politicians wicked
wicked wicked
Na so them lie to us tire for them campaign trail
Say them go put things in-order till today no change
Fuel went from one twenty Up to one eighty
cll of a sudden e don go up to six eighty
ch e don pass like that naa
Omo na die we dey
How man want to survive this hard life today
Everything expensive
Income dey lessen
Politicians dey dribble us no dey show us mercy

Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
I want know
cye le ey eh
Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
cye le ey eh

Ijoba yi kala talaka tebati shapa
Mekunu fejapa fegba canal de canada
Ijoba alagbada kanwa sewa bacha bacha
Leaderz oberu olorun rara wonborisha
Bosepa civilians lonpa soldier wonfemosha
Naija koja wasa eleda lomale gbawa
Won yo subsidy kuro lepo sibe gara
Gbogbo nkan kan wansi wonti sope dolla gbera
cwalalepo sibe-sibe iya epo jewa
cwalani ina sibe-sibe iya ina jewa
Basic amenities fun mekunu wonlefunwa
Let the poor breathe politicians emapawa
Ema dagun sile kewa folo ninu chopper
cbroad lawon omoyin wa
Omo talaka lonjiya
Ema ni accident
Teba shora bese sewa
Naija ibo lan lo cuz koyemi ibitawa

Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
I want know
cye le ey eh
Iboni Naija lo
That's just the question am asking
Iboni cye lo cye lo
cye le ey eh

Where we dey go gon gon
Naija which way
Where we dey go gon
ch
Orimi gon
Blackfacenaija
Raz Myke
Freedom Blaze
Nelson Brown on the beat
Loudhouz Baby
Its another one
It's another one again
cWOL
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Iboni lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the calculator
2| symbol at the bottom of the suitcase
3| symbol at the top of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid