song lyrics / Blackfacenaija / Be Your Man lyrics  | FRen Français

Be Your Man lyrics

Performer Blackfacenaija

Be Your Man song lyrics by Blackfacenaija official

Be Your Man is a song in English

Blackface
Way wey you do me baby
way wey you dey do me baby
E get the way wey you dey me
Girl I must confess say say you fine pass Fumi
cnd as you fine na so you sexy
Like I told you before girl I place no one above thee
Like the sensi wey we jay
Girl I must confess say I need you everyday
See the way wey you dey use my heart dey play
Kay2DKay fit to say
Blackface him no dey sleep well again
Everyday and night na only you dey him brain '
E be like say him dey on him way to being insane oh
wetin I go do I got my who heart to blame oh
So ifeanyi Odogwu
Make you call everybody Jimboy and Saigbogu
Rotey' this one a brand new
cnd she ah not the girl you knew

Girl I wanna be your man
Love you all the best I can
I want make you understand say na you wey rock my world
Every time I look at you
Forever my baby is all I see
want make you understand say na you wey dey rock my world

Baby I just dey wonder how e go be if I lost you
E go be like say them serve me rice and no stew
Since he day wey I met you you became my boo
anything you want I do only for you
cnd still today I still dey gbadun you
Le me take you shopping your mummy plus your whole crew
Girl for you I will do
cnything wey you want make I do
Cos you just dey make me dey happy '
Make me dey party
Make me feel like say today na my birthday
Girl I just dey trip for you badly and I need you all day beside me baby

Girl I wanna be your man
Love you all the best I can
I want make you understand say na you wey rock my world
Every time I look at you
Forever my baby is all I see
Want make you understand say na you wey dey rock my world

Oh its so amazing to see
That you gat me feeling like a little kid
You are calm like a butterfly and sting like a bee
Me and you go go down in history baby
For you I go swim the deepest sea
cnd I go be the sugar for your tea
In the day me be listening to Kolonji
While in the night time you ah play coco tea
Still we are burn all the enemy
Burn democracy
Burn all of them and them policies
cll them dey do na to loot the tressury
Bone to serve dey commit atrocities
But me and you we go live in harmony
We na go send them police brutality
cnd I
Girl me with you we go raise a family
So I need you all day beside me baby

Girl I wanna be
I wanna be
Be your man baby
I wanna be
Girl I
I wanna be
I wanna be
I wanna be

Girl I wanna be your man
Love you all the best I can
I want make you understand say na you wey rock my world
Every time I look at you
Forever my baby is all I see
want make you understand say na you wey dey rock my world

You baby
You wey dey rock my
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Be Your Man lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the heart
2| symbol to the right of the calculator
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid