song lyrics / Big Bryan / The King lyrics  | FRen Français

The King lyrics

Performers Big BryanErigga

The King song lyrics by Big Bryan official

The King is a song in English

Abeg go go go go go
It's about to go down nigga
Big Bryan dem no know wetin dey come o
Wahala nigga chei
It's big paper boy K I N G I'm a king mother fucker
Bow down nigga the Oba of this rap shit
Abeg

I get ministry for the industry anything I do I say na my residency
No controversy I be V I P dem dey notice me e no necessary
As you can see I be new design uhn huh
Them go feel the sign uhn huh
Bryan with the name money no fit brand

They call me super man
Na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh I'm the king I'm the king
Ma wobe oh go go go go go
They call me super man
Na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh I'm the king I'm the king
Ma wobe oh go go go go go

Bend my face cap face back as I face my front
All these rappers no dope them just dey waste my blunt
The most heated rapper for industry you know why
The street no dey take me play and e dey pain them die
More than ten years a king my shows still dey full
Who follow me beef na fool na e self na e do
Cos I dey count my cash I dey break face
Update upon update destroy their race
Any rapper feel say e hot na my back e dey
Any dope line you hear for Naija na my rap e dey
We no dey force shit to happen we be like purge
Na two seconds wey we burst out your men dey dodge
Them no fit stand the heat so them turn to my fans
Follow me take picture wan come dey shake my hand
We no dey force shit to happen we be like purge
Na make two seconds way we burst out your men dey dodge ma wobe

They call me super man
Na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh I'm the king I'm the king
Ma wobe oh go go go go go
They call me super man
Na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh I'm the king I'm the king
Ma wobe oh go go go go go he dey blood

Get this info I get ego
I dey drop this one like say e simple
If you wan try bros you go wound oh go go go go go

They call me super man
Na me wear the crown oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh I'm the king I'm the king
Ma wobe oh go go go go go
They call me super man
Na me sit down for throne oh
I'm the king I'm the king
Ma wobe oh I'm the king I'm the king
Ma wobe oh go go go go go

King paper
Errigma
Bryan
Mix boss
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Copyright: CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, O/B/O DistroKid

Comments for The King lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the trash
2| symbol at the bottom of the clock
3| symbol to the left of the heart
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid