song lyrics / Barletino / Monkey lyrics  | FRen Français

Monkey lyrics

Performer Barletino

Monkey song lyrics by Barletino official

Monkey is a song in English

Judiciary won Jubilate legislative gon legislate
Executive won Execute us hey eyeh eyesh hey hey

Baba bami shay oh kowo wole
Kajay wole yeh yeh
Ori bamishay oh kinkore Dele
fun mammy oh yeh

Monkey Dey work Babu Dey chope
See my people Wetin Dey sup
Maga Dey pay police Dey
Oya find Boys something oh for there hey

2 seconds them start they vex wetin
Be that nah POS you try to move
Them crack the gun you are under arrest for there hey

2010 20 dem kpai people plenty
And now them come Dey promise
Is it for bread am bean

Monkey Dey work Babu Dey chope
See my people Wetin Dey sup
Maga Dey pay police Dey
Oya find Boys something oh for there hey

Judiciary won Jubilate legislative gon legislate
Executive won Execute us hey eyeh eyesh hey hey

Baba bami shay oh kowo wole
Kajay wole yeh yeh
Ori bamishay oh kinkore Dele
fun mammy oh yeh

Monkey Dey work Babu Dey chope
See my people Wetin Dey sup
Maga Dey pay police Dey
Oya find Boys something oh for there hey

2 seconds them start they vex wetin
Be that nah POS you try to move
Them crack the gun you are under arrest for there hey

2010 20 dem kpai people plenty
And now them come Dey promise
Is it for bread am bean

Monkey Dey work Babu Dey chope
See my people Wetin Dey sup
Maga Dey pay police Dey
Oya find Boys something oh for there hey
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Monkey lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the helmet
2| symbol at the top of the heart
3| symbol to the left of the eye
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid