song lyrics / Bally / Money Talks lyrics  | FRen Français

Money Talks lyrics

Performer Bally

Money Talks song lyrics by Bally official

Money Talks is a song in English

Bad man bally
One shoe one trouser kó le reach
Better get the money stop to dey sleep
Girlie no go leave you cos you dey cheat
You geti money huh you get vibe

Owun toju ti ri
Enu kole wi
Majaye mi no send nobody
Photocopy tori yen ko ma easy
Dem girlie wana chill with bally

Ha
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o

(Make i just ball everytime oh oh )
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o
(Alright)

One morning i swear i never chop
One girl tell me i no go blow o
Bad man me say i no go stop o o
I get d hope say man go chop

For ig dem just follow
Dem no care if i dey borrow
Wetin man don see mioleso tan oo
Everybody wan ball
Money lon so

Alright
U know me just dey hustle
Street sometimes be funny
If i know owe u joor mawamiwale o
Olorun lo ni blessing
Sotigbo
Lo ni blessing
Sotigba
Loni
Ire wa mi wa le o

One shoe one trouser kó le reach
Better get the money stop to dey sleep
Girlie no go leave you cos you dey cheat
You geti money huh you get vibe

Owun toju ti ri
Enu kole wi
Majaye mi no send nobody
Photocopy tori yen ko ma easy
Dem girlie wana chill with bally

Ha
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o

(Make i just ball every-time oh oh )
Emi ajaiye
I just one buy house
I wan help mama o
(Alright)

U know me just dey hustle
Street sometimes be funny
If i know owe u joor mawamiwale o
Olorun lo ni blessing
Sotigbo
Lo ni blessing
Sotigba
Loni
Ire wa mi wa le o

One shoe one trouser kó le reach
Better get the money stop to dey sleep
Girlie no go leave you cos you dey cheat
You geti money huh you get vibe

Owun toju ti ri
Enu kole wi
Majaye mi no send nobody
Photocopy tori yen ko ma easy
Dem girlie wana chill with bally

Ha
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o

(Make i just ball everytime oh oh )
Emi ajaiye
I just one buy house
I wan help mama o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Oduekun Olayinka, Talabi Abraham
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Money Talks lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol at the bottom of the house
2| symbol to the right of the helmet
3| symbol at the top of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid