paroles de chanson / Bally parole / Money Talks lyrics  | ENin English

Paroles de Money Talks

Interprète Bally

Paroles de la chanson Money Talks par Bally lyrics officiel

Money Talks est une chanson en Anglais

Bad man bally
One shoe one trouser kó le reach
Better get the money stop to dey sleep
Girlie no go leave you cos you dey cheat
You geti money huh you get vibe

Owun toju ti ri
Enu kole wi
Majaye mi no send nobody
Photocopy tori yen ko ma easy
Dem girlie wana chill with bally

Ha
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o

(Make i just ball everytime oh oh )
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o
(Alright)

One morning i swear i never chop
One girl tell me i no go blow o
Bad man me say i no go stop o o
I get d hope say man go chop

For ig dem just follow
Dem no care if i dey borrow
Wetin man don see mioleso tan oo
Everybody wan ball
Money lon so

Alright
U know me just dey hustle
Street sometimes be funny
If i know owe u joor mawamiwale o
Olorun lo ni blessing
Sotigbo
Lo ni blessing
Sotigba
Loni
Ire wa mi wa le o

One shoe one trouser kó le reach
Better get the money stop to dey sleep
Girlie no go leave you cos you dey cheat
You geti money huh you get vibe

Owun toju ti ri
Enu kole wi
Majaye mi no send nobody
Photocopy tori yen ko ma easy
Dem girlie wana chill with bally

Ha
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o

(Make i just ball every-time oh oh )
Emi ajaiye
I just one buy house
I wan help mama o
(Alright)

U know me just dey hustle
Street sometimes be funny
If i know owe u joor mawamiwale o
Olorun lo ni blessing
Sotigbo
Lo ni blessing
Sotigba
Loni
Ire wa mi wa le o

One shoe one trouser kó le reach
Better get the money stop to dey sleep
Girlie no go leave you cos you dey cheat
You geti money huh you get vibe

Owun toju ti ri
Enu kole wi
Majaye mi no send nobody
Photocopy tori yen ko ma easy
Dem girlie wana chill with bally

Ha
Emi ajaiye e
I just one buy house
I wan help mama o

(Make i just ball everytime oh oh )
Emi ajaiye
I just one buy house
I wan help mama o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Oduekun Olayinka, Talabi Abraham
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Money Talks

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du smiley
2| symbole en haut de l'ampoule
3| symbole à droite de la valise
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid