song lyrics / Babajide odusola / INTENSITY lyrics  | FRen Français

INTENSITY lyrics

Performer Babajide odusola

INTENSITY song lyrics by Babajide odusola official

INTENSITY is a song in English

Fine chocolate with the bunda
My oroma
Gbesumomi omolomo
I know we just met but my baby i love ya
Omo how e go be m’aino run mad
She say she wan manya


That intensity necessary
My intensity necessary
So compulsory
Ko ko ko gbemi sori
Ma fo wo gba e leti
Ma fowo fo e leti
No forming for me
Ahh

My intesntiy necessary
Ah!
That body baby gba mi leti
O kan mi o kan mi

Nkechi this ur body
And for you i go fit start any war
Asampete baby come give me love
Many men don try derail me
These niggas broke man these niggas dey poor
Ngozi my baby no worry
If dem try come my lane 20 go fall


Way u look me for my eyes
E dey feel like deja vu
Seems i seen u befor too
Girl i know the night is young
Sexy cowboy from lagos
No dey ask me wetin sup
When u no dey show me love
Baby yeah i sabi one spot
I swear girl ur mind e go burst x4
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for INTENSITY lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the target
2| symbol to the left of the calculator
3| symbol to the right of the cross
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid