song lyrics / Babajide odusola / EVERYWHERE YOUR BELLE FACE ! lyrics  | FRen Français

EVERYWHERE YOUR BELLE FACE ! lyrics

Performer Babajide odusola

EVERYWHERE YOUR BELLE FACE ! song lyrics by Babajide odusola official

EVERYWHERE YOUR BELLE FACE ! is a song in English

Everywhere their belle face
Everywhere ur belle face x3


Make me dey mezebu
This ur waist e dey do me
Waist e dey do
Wetin dey do me de waist
Make i see this ur lace ye ( ye see gobe!)

Baby u no sey na u
Make e nobody dey tell me
Nothing wet i no fit do
Me i dey look for the loot
Shey sey na u wey go come to dey tell me
Wetin i no fit do

I need you on all fours
My baby o bad gan
My ego enormous
Nothing u fit do me mo comport
My baby no pompous
Baby girl this love no be by force
She loving my diamonds
Know sey omo for u mo de para gan
Ahhh

On dun oo
Baby yeah u no u be die for
You no i be all yours
Till the day I comot the dungeon
Baby mo comport
Everybody no sey mo bad gan
My baby i love yuh
Omo no go do me no wrong

How many times did u call me on my phone
Wey i no pick up
U paste me
U left me
Is coming
I know
Baby u know sey na u wey i gave am all to
Ignore me
E vex me
Them plotting
U doublecrossed me
And i no sey na money dey guide u
I know sey na only me teach u yea
For don know sey na everywhere ur belle face
I don know sey na money dey guide you
U no get any love for ur body
For don know sey na everywhere ur belle face
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for EVERYWHERE YOUR BELLE FACE ! lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the cross
2| symbol to the left of magnifying glass
3| symbol at the top of the suitcase
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid