song lyrics / BOY AID / Forever lyrics  | FRen Français

Forever lyrics

Performers BOY AIDFrizyAromzee

Forever song lyrics by BOY AID official

Forever is a song in English

(ifunanya, afrurum gi na anya) x3

Oh baby ! Duro
Your back side don dey killi me slowly oh (oh oh)
Slow, slow, slow
Nna soki yarinya
Nna soki yarinya

Girl i wanna know if you wan dey with me forever (ah ah)
Na you wey dey make man dey kolo (make man dey kolo oh)
Girl i wanna know if you wan dey with me forever (ah ah)
Na you wey i go like to dey follow (like to dey follow oh)

Why your body dey chake me like this
Say whenever she pass all the guys dem ah die (die)
Ayaya (oh ye)
When she dey ride she no dey tire (tire)
Her body bad and she get fire (fire)
The girl is fine and she sweet like fanta (fanta)
Oh baby love me tender

O girl i wanna know if you wan dey with me forever (ah ah)
Na you wey dey make man dey kolo (make man dey kolo oh)
Girl i wanna know if you wan dey with me forever (ah ah)
Na you wey i go like to dey follow (like to dey follow oh)

(Nna soki yarinya)
BOY AID
(Nna soki yarinya)

(you wan dey with me forever)

Frizy
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Forever lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the heart
2| symbol at the top of the smiley
3| symbol to the right of the calculator
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid