song lyrics / ANTIWORLDGANGSTARS / Men Soji lyrics  | FRen Français

Men Soji lyrics

Performers ANTIWORLDGANGSTARSODUMODUBLVCKREEPLAYAlpha OjiniFATBOY E

Men Soji song lyrics by ANTIWORLDGANGSTARS official

Men Soji is a song in English

E don tey wey we dey find money
E don tey wey we men don soji
Clear road for the anti world gang
If you step on me you better say sorry
E don tey wey we dey find money o
E don tey wey men don soji
Clear road for the anti world gang
If I see you come close

I go comot ya teeth just now
Mandem disturb the city
No one can come close
Even when we come closer
The story never finish you don dey put curry
Today na only you go chop that food
Coz me I don comot the group chat
All the mandem gallant, balance
Steady ready for combat
Don’t come close if you come rat
Yo fat boy e pass the chicken sauce
You can take it all
I’m not eating much
I’m observing table manners
I’m not talking much
Unless na money you dey talk
Then I’m talking (kmt!)


E don tey wey we dey find money
E don tey wey we men don soji
Clear road for the anti world gang
If you step on me you better say sorry
E don tey wey we dey find money o
E don tey wey men don soji
Clear road for the anti world gang
If I see you come close
I go comot ya teeth just now



Don tey wey I don enter streets
Dem go chop your eye like meat
If you no come legit
Make you no go speak Chinese
Currency dey for the bank
Steady the gbedu dey bang
She never met any nigga like us
So she do anything for the gang
No find my trouble
You go see double
I go give you gbege
Haba mana where the rabba mana
Man dem they want to play


E don tey wey we dey find money
E don tey wey we men don soji
Clear road for the anti world gang
If you step on me you better say sorry
E don tey wey we dey find money o
E don tey wey men don soji
Clear road for the anti world gang
If I see you come close
I go comot ya teeth just now


Koroba
Anybody wey go kpakurukpa
You go chop kolota
Calculate the bar
And take her back to the car
I got many girls for eko
When I land dem dey chop banana
Gbagada for Uber
She go chaw mai suya
My Luger no dey pump
E Dey shoot
E Dey cough
Ten bags
We go kush
We dey muzz
Tesinapot
If e no be love
Na to port no be must
Sidon for Stu
With a cup for the booze
Hey god


E don tey wey we dey find money
E don tey wey we men don soji
Clear road for the anti world gang
If you step on me you better say sorry
E don tey wey we dey find money o
E don tey wey men don soji
Clear road for the anti world gang
If I see you come close
I go comot ya teeth just now


SARS pull up like six for the bus
Soji men, them no fit police us
Gbege dey but we still position
Everyday for the thief, we go soon hold the gun
You still dey wait make them pass you the baton?
Antiworld and Ojini, lobatan
We run before them blow whistle, no fit catch us
So them wan stab us for back, o ga gan oh
Bad energy, delete and block
I see your doinz for Twitter I shock
Cos them go think say na your money loss
The way you take dey find giveaway bros
Hey God


E don tey wey we dey find money
E don tey wey we men don soji
Clear road for the anti world gang
If you step on me you better say sorry
E don tey wey we dey find money o
E don tey wey men don soji
Clear road for the anti world gang
If I see you come close
I go comot ya teeth just now
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Men Soji lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the target
2| symbol to the left of the helmet
3| symbol at the top of the thumbs up
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid