song lyrics / 9ninelitty X Bizzonthetrack / Holl me (feat. Don Zaza) lyrics  | FRen Français

Holl me (feat. Don Zaza) lyrics

Performer 9ninelitty X Bizzonthetrack

Holl me (feat. Don Zaza) song lyrics by 9ninelitty X Bizzonthetrack official

Holl me (feat. Don Zaza) is a song in English

Say holy holy
As I dey burst on the mic i dey yarn me truth man holl me o
And all the days when man no get Oluwa ma lo shomi o
No you can't stunt on me,
No! On me glory
On me glory o
Me i no fear no man
Na all the things wey we dey yarn walahi
And me no send no man
Me i no send no one walahi
Me i no fear no man
Na all the things wey dey gwarn walahi
Me i no send no man
Me i no send no man walahai
If you dey face wetin I dey face
Omo e dey be like make I craze
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
People wey me face shey you fit relate
Relate relate o
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
Jah jah make no man decide
Put him on the line
Still get things to yarn oh na
My star shine from within out the side
Lord gimme the sign
May be trumpet or your band
Blessings that I cannot deny
Keep brightening the light
Starlight for the nights all nights
Make me a blessing for my family
Keep keeping my sanity
Help me gather my shit
Everlasting
If you dey face wetin i dey face
Omo e dey be like make i craze
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
People wey me face shey you fit relate
Relate relate o
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
Say holy holy
As I dey burst on the mic i dey yarn me truth man holl me o
And all the days when man no get Oluwa ma lo shomi o
No you can't stunt on me,
No! On me glory
On me glory o
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writers: Abdulmalik Ahmed, Ayooluwa Adesina, Don Zaza, Olayemi Ajayi
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Holl me (feat. Don Zaza) lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the right of the eye
2| symbol at the bottom of the thumbs up
3| symbol to the left of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid