paroles de chanson / 9ninelitty X Bizzonthetrack parole / Holl me (feat. Don Zaza) lyrics  | ENin English

Paroles de Holl me (feat. Don Zaza)

Interprète 9ninelitty X Bizzonthetrack

Paroles de la chanson Holl me (feat. Don Zaza) par 9ninelitty X Bizzonthetrack lyrics officiel

Holl me (feat. Don Zaza) est une chanson en Anglais

Say holy holy
As I dey burst on the mic i dey yarn me truth man holl me o
And all the days when man no get Oluwa ma lo shomi o
No you can't stunt on me,
No! On me glory
On me glory o
Me i no fear no man
Na all the things wey we dey yarn walahi
And me no send no man
Me i no send no one walahi
Me i no fear no man
Na all the things wey dey gwarn walahi
Me i no send no man
Me i no send no man walahai
If you dey face wetin I dey face
Omo e dey be like make I craze
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
People wey me face shey you fit relate
Relate relate o
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
Jah jah make no man decide
Put him on the line
Still get things to yarn oh na
My star shine from within out the side
Lord gimme the sign
May be trumpet or your band
Blessings that I cannot deny
Keep brightening the light
Starlight for the nights all nights
Make me a blessing for my family
Keep keeping my sanity
Help me gather my shit
Everlasting
If you dey face wetin i dey face
Omo e dey be like make i craze
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
People wey me face shey you fit relate
Relate relate o
Father come and take me faraway
From the bad people wey me face
Say holy holy
As I dey burst on the mic i dey yarn me truth man holl me o
And all the days when man no get Oluwa ma lo shomi o
No you can't stunt on me,
No! On me glory
On me glory o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: Abdulmalik Ahmed, Ayooluwa Adesina, Don Zaza, Olayemi Ajayi
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Holl me (feat. Don Zaza)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut du casque
2| symbole à gauche du cadenas
3| symbole en bas de la croix
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid