paroles de chanson / Zinnia parole / Maria lyrics  | ENin English

Paroles de Maria

Interprète Zinnia

Paroles de la chanson Maria par Zinnia lyrics officiel

Maria est une chanson en Anglais

Maria eh
Shey you tok say
Say I tok say
Sarah tok say
Now dey don dey carry tok go
Marie see o
Shey na small tok wey you talk
Now dey don dey cut you off

Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh
Maria no dey telli all man wetin person tell you eh
Choleh me o
Choleh me o
Maria abegi leave me
Leave me eh

Sister Marie
Marie eh
Make I ask you
Shey na you everybody dey talk about so
Me I tire for you o
Marie see o
Shey na small tok weh you tok
All your friends dey coba you

See all the tins I dey tok'am so
Follow go ask Caro
No puti mouth If they no call you o
See all the tins I dey tell you so
Everybody sef dey do
Girls will always be girls

Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh
Maria no dey telli all man wetin person tell you eh
Choleh me o
Choleh me o
Maria abegi leave me
Leave me eh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Zinnia Basame
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Maria

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la poubelle
2| symbole à droite du smiley
3| symbole à droite de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid