song lyrics / Zinnia / Maria lyrics  | FRen Français

Maria lyrics

Performer Zinnia

Maria song lyrics by Zinnia official

Maria is a song in English

Maria eh
Shey you tok say
Say I tok say
Sarah tok say
Now dey don dey carry tok go
Marie see o
Shey na small tok wey you talk
Now dey don dey cut you off

Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh
Maria no dey telli all man wetin person tell you eh
Choleh me o
Choleh me o
Maria abegi leave me
Leave me eh

Sister Marie
Marie eh
Make I ask you
Shey na you everybody dey talk about so
Me I tire for you o
Marie see o
Shey na small tok weh you tok
All your friends dey coba you

See all the tins I dey tok'am so
Follow go ask Caro
No puti mouth If they no call you o
See all the tins I dey tell you so
Everybody sef dey do
Girls will always be girls

Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh
Maria no dey telli all man wetin person tell you eh
Choleh me o
Choleh me o
Maria abegi leave me
Leave me eh
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Zinnia Basame
Copyright: O/B/O DistroKid

Comments for Maria lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the thumbs up
2| symbol at the bottom of the target
3| symbol to the right of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid