paroles de chanson / Yemi Alade parole / Koffi Anan lyrics  | ENin English

Paroles de Koffi Anan

Interprète Yemi Alade

Paroles de la chanson Koffi Anan par Yemi Alade lyrics officiel

Koffi Anan est une chanson en Anglais

Aiii Charlie
What dey happen
If e be rap e be single
If e be anything you want do azonto
Do alingo bad girl bad girl go down aiii

If e be rap e be single
If e be anything you want do alingo
Do azonto bad girl bad girl go down aiii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan aii
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down aii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan aii
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down aii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan aiii
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down aiii

Chapter one
E come to my place house with a bag of money and e say dat
He wan take me to Paris Australia and somewhere
Verse two
I don't know what to say so I'm speaking in a lingua
Verse three
All my other friends dem dey talk dem dey sing but right now
Verse four
I wan talk to my mens now
Give me some space now
I wan talk to my mens now
Give me some space now
For my country
All the big boys wear agbada
For my country
All the fine girls like penna ahh

If e be rap e be single
If e be anything you want do alingo
Do azonto bad girl bad girl go down aiii
If e be rap e be single
If e be anything you want do alingo
Do azonto bad girl bad girl go down aiii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down waiii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan aiii
Koffi anan
Bad girl

Obedeponbede
I no be Sarkordia
But I go rap for here
And if I rap for here
Make you no dey laugh for me
Cos I be bad like that
And I go finish the verse
Before I finish the verse
You dey wait for Sarkordia

If e be rap e be single
If e be anything you want do alingo
Do azonto bad girl bad girl go down aiii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan aiii
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down aiii
Dab anan
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down aiii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan waiii
Koffi Anan
Bad girl bad girl go down
If e be rap e be single
If e be anything you want do alingo
Do azonto bad girl bad girl go down aiii
Koffi Anan
Let me see you do the Koffi Anan aiii
Koffi Anan bad girl bad girl go down
Obiri biri ban ti bam pam
Owere were ban ti bam pam
Okasa lage ban ti bam pam
Where ever you are ban ti bam pam
Ele le le fe le le na weh weh aiii
T Panio on the mix
Oh oh na weh weh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Koffi Anan

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite du pouce en l'air
2| symbole en bas de la calculatrice
3| symbole à gauche du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid