paroles de chanson / Yemi Alade parole / CIA (Criminal In Agbada) lyrics  | ENin English

Paroles de CIA (Criminal In Agbada)

Interprète Yemi Alade

Paroles de la chanson CIA (Criminal In Agbada) par Yemi Alade lyrics officiel

CIA (Criminal In Agbada) est une chanson en Anglais

What you say now
Yemi Alade pop on dis on

Na who be thief na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
All of the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
Ole ole ole
I say na who be thief ooh
Ole ole
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder
Falling our hope criminal
Ole ole
All of dem na criminal
Ole ole
Tell dem criminal
Ole ole
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No no no no no no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by the wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind but we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire even if you bring smoke
Anything wey you give us we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in agbada e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope criminal

Ole ole dem be criminal
Ole ole check criminal
Ole ole criminal in agbada
Ole ole power power
Criminal in agbada
No no no no no no

Yemi Alade oh
Yaya yaya eh eh
Vtech the Boss las the boys o
Mr criminal he dey wear agbada
Criminal in agbada
Yaya yaya yo yo say
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de CIA (Criminal In Agbada)

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la poubelle
2| symbole en bas du smiley
3| symbole en bas du coeur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid