paroles de chanson / Xbusta parole / For Lagos lyrics  | ENin English

Paroles de For Lagos

Interprète Xbusta

Paroles de la chanson For Lagos par Xbusta lyrics officiel

For Lagos est une chanson en Anglais

Ehh ma ehh mama ehh mama
Ehh ma ehh mama ehh mama

Na olosho wey go finish my money for Lagos 30k no Dey do them again, 40k no Dey do dem again
Na olosho wey go finish my money for Lagos everybody Dey para oh eh

My lekki girls no Dey joke ( never )
Cus dem Dey grind for the doe (okay)
You no get chance if you broke
She like the booze and the smoke
Her body bad and she know
She get asset oh
If you want access oh
You must to pay

Cus she dey grind she Dey whyne, she dey use am to help her mama eh eh eh
cnd She Dey grind she dey wine to support her brother and sister eh
Cus she dey grind she Dey wine, she dey use am to help mama eh eh eh
cnd She Dey grind she dey wine to support her brother and sister eh

Ehh ma, ehh mama, ehh mama
(She only whyne for the paper, paper)
Ehh ma ehh mama ehh mama
(Just to support her mother, mother)
Ehh ma ehh mama ehh mama
(She only whyne for the paper, paper)
Ehh ma ehh mama ehh mama
(Just to support her mother, mother)

Na olosho wey go finish my money for Lagos 30k no Dey do them again,40k no Dey do dem again
Na olosho wey go finish my money for Lagos
Everybody Dey para oh eh
(Para para oh oh oh oh)

Ehh ma, ehh mama, ehh mama
(She only whyne for the paper, paper)
Ehh ma ehh mama ehh mama
(Just to support her mother, mother)
Ehh ma ehh mama ehh mama
(She only whyne for the paper, paper)
Ehh ma ehh mama ehh mama
(Just to support her mother, mother)

Eh ma , ehh mama , ehh mama
(Whyne for the paper)
Eh ma , ehh mama , ehh mama
Eh ma , ehh mama , ehh mama
Eh ma , ehh mama , ehh mama
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de For Lagos

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la calculatrice
2| symbole en bas du smiley
3| symbole en haut de l'horloge
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid