paroles de chanson / Xbusta parole / Every Girl's Boyfriend lyrics  | ENin English

Paroles de Every Girl's Boyfriend

Interprète Xbusta

Paroles de la chanson Every Girl's Boyfriend par Xbusta lyrics officiel

Every Girl's Boyfriend est une chanson en Anglais

Daddy eh

Your celebrity crush no want to comot for my house
I am young rich and handsome F what they talking about
Na we be the bad friends wey your mama warn you about
cnd I don't need a license but I drive her crazy like that
I got money like crazy, money like mad
When she see the drip omo she go like smash
Take her to the crib and she go like crash
We seize phone for here oh I no go like cast
Yeah
Give her the fire baby mon gbona
cnd If e burst baby we go use postinor
Cos I no get time for baby mama drama right now
I just wanna have fun cos

I be EVERY GIRLS BOYFRIEND

Latifah
Fatima
Jemila
Jenifa
cnita
Benita
I get the bar
Make you tell monica say

I be EVERY GIRLS BOYFRIEND

Chidimma
Deliver
Give me na
Kudira
Judi na
No free the man
Take kudi Na
I get goody Na

I be EVERY GIRLS BOYFRIEND

She no dey lie when she tell her boyfriend say she go night vigil cos we pray together
I no dey stop when I start cos you know say I no be small Pikin, dem suppose give me medal
I no get plans to date you
cnd you can bring your friends to stay to
Yesterday i chop the kpekus
Today she post her guy for status

Definition of big boy
Gun shot no be recoil
Real shit no be decoy
cll my girl just Dey bring joy

I Dey pray make we live long
No go jealous this boy
You sef make you sing song
God bless me with wisdom

Cos I no get time for baby mama drama right now
I just wanna have fun cos I be
cos I be EVERY GIRLS BOYFRIEND

Latifah
Fatima
Jemila
Jenifa
cnita
Benita
I get the bar
Make you tell monica say

I be EVERY GIRLS BOYFRIEND

Chidimma
Deliver
Give me na
Kudira
Judi na
No free the man
Take kudi Na
I get goody Na

I be EVERY GIRLS BOYFRIEND
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: OKAFOR CHINEDU
Copyright: Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de Every Girl's Boyfriend

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'horloge
2| symbole en haut de la loupe
3| symbole en haut du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid