paroles de chanson / Wheezy parole / No Para lyrics  | ENin English

Paroles de No Para

Interprète Wheezy

Paroles de la chanson No Para par Wheezy lyrics officiel

No Para est une chanson en Anglais

Omoge ma baby ooo

Shey u know say me i go give u more

Na only u i love for ma life no too dey goo

oo oo oo

No too dey para

No para x2

Oh ma baby no too dey para

Where u deyyyyy i gather

Shey na moneyy me i gather

No para x2

Ohh ma baby come no para

Why youuuu tooo just dey para

Dont mind me shey na money i gather

Tace m tanaso wai in bata paraaaa

Ba bacci

Ba bacci

Ma baby in kika shaa faaaa

But she say she wan make i give her paraaaaa

Nobody badder than i no go give u paraaaa

Say she want make i give ha paraaa

Say she want make i nack my paraa

Say she want to deyy cheese to dey puff

Say she want to dey nack dem paraaa

Say she wants to dey nack some Ice

Say she wants to dey nack some paraaaa

Say she wants to dey nack some

Nack some

N Nack some

Nnn Nnnack some

Last time wey i give am cheese

She come collect she dey say thank gee

I don’t mind if you come to ma hood

But i beg you don’t disturb my peace

Why you dey start to dey move like this

I don’t like this thing like this

Baby just back down

And sit down

Baby don’t disturb my peace

Where para where para

Oh ma baby no too dey para

You know say me i gather

If you want more i go give jaara jaara jaara

Guantanamera

pull up in a porche nigga Guantanamera

Tell them fake niggas Hastalavista

Me i dey go, i no fit see ya

No para x2

Oh ma baby no too dey para

Where u deyyyyy i gather

Shey na moneyy me i gather

No para x2

Ohh ma baby come no para

Why youuuu tooo just dey para

Dont mind me shey na money i gather

Tace m tanaso wai in bata paraaaa

Ba bacci

Ba bacci

Ma baby in kika shaa faaaa

But she say she wan make i give her paraaaaa

Nobody badder than i no go give u paraaaa
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de No Para

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la croix
2| symbole en haut de l'enveloppe
3| symbole en bas du pouce en l'air
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid