paroles de chanson / Trigga parole / Zowa lyrics  | ENin English

Paroles de Zowa

Interprètes TriggaEL VIBESFISAYO ABDULWAHAB

Paroles de la chanson Zowa par Trigga lyrics officiel

Zowa est une chanson en Anglais

Try Dey calm your mind
Count all your blessings and smile
You wish say you better
Some Dey pray to be who you are

That thing wey Dey make you happy
Dey make another man cry
Malo Wo ago alago sare
Make you no waste your time

Most of man worry na money
I no talk say money no buy happiness
If your problem na money
My brotherman you still get hope

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain
Woh Wouwoh

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)


Another day to smile
Better reason jolly o
Problem no dey finish
Every man dey try

I know say the journey tough
Moya tepa mose
Better days Dey come
Omo no reason to give up

My problem don start
Since them cut my Placenta
I say no to negativity
And no sleeping lori titi
(because)

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain
Woh Wouwoh

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain
Woh Wouwoh

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Count all your blessings
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
I’m Counting my blessings
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Zowa

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la calculatrice
2| symbole à gauche de la valise
3| symbole à droite du nuage
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid