song lyrics / Trigga / Zowa lyrics  | FRen Français

Zowa lyrics

Performers TriggaEL VIBESFISAYO ABDULWAHAB

Zowa song lyrics by Trigga official

Zowa is a song in English

Try Dey calm your mind
Count all your blessings and smile
You wish say you better
Some Dey pray to be who you are

That thing wey Dey make you happy
Dey make another man cry
Malo Wo ago alago sare
Make you no waste your time

Most of man worry na money
I no talk say money no buy happiness
If your problem na money
My brotherman you still get hope

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain
Woh Wouwoh

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)


Another day to smile
Better reason jolly o
Problem no dey finish
Every man dey try

I know say the journey tough
Moya tepa mose
Better days Dey come
Omo no reason to give up

My problem don start
Since them cut my Placenta
I say no to negativity
And no sleeping lori titi
(because)

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain
Woh Wouwoh

Better days ahead happy days are now
Ah ahh
Make them no turn me to wetin i gain
Woh Wouwoh

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Count all your blessings
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)

Cos We are all
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
I’m Counting my blessings
Zowa Zowa Zowa
(Blessed Blessed Blessed)
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.

Comments for Zowa lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the suitcase
2| symbol to the left of the heart
3| symbol to the left of the cloud
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid