paroles de chanson / Spice parole / Yeba lyrics  | ENin English

Paroles de Yeba

Interprète Spice

Paroles de la chanson Yeba par Spice lyrics officiel

Yeba est une chanson en Anglais

Mehn i swear kaypizy i wish say i fit stand up oh, hmm no be say, na just the vibes wey i dey catch oh for this kind place wey i dey! Omo i dan high oo mehnn i swear , which kind party be this.. eh
Sharaba,

YEBA ikerebe YEBA, ikebe super, make the girls dem carry their baka! Taraba, kebe, ikebe super i see them for party and the girls demma

Girl shake that thing make i see your waist, everyday when you come inna the place, see my money let me move your waist, i say the girls... balance!! Balancia my baby man dem wire to that waist, ayagadata ayaga yaga that

Baby girl make you balancia, when the DJ PLAY MY SONG MAKE YOU DANCIA FOR ME OH NA NA NA , baby girl make you calm down, downnn 10**

When you stand for the party o body calm down for the club so far, for

When you stand for the dance hall and your body moves, baby come closer, make you come closer ehhh hey.

The back, girl i say she get am, and the front one na em you carry, see the cops around with their siren and the gbas gbos every where party!
Party scatter, everybody enter market, see your girlfriend in my limo, kilode ejo come down!
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Yeba

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du coeur
2| symbole en bas de la calculatrice
3| symbole en haut de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid