paroles de chanson / Siicie parole / Troubles lyrics  | ENin English

Paroles de Troubles

Interprète Siicie

Paroles de la chanson Troubles par Siicie lyrics officiel

Troubles est une chanson en Anglais

Any weather man i ready
Unless this money no pass ma way
For what i seen so me I study
Can’t let negativity slow ma pace

I fit to sell ma soul just to make ma mommy smile
But i no go sell ma soul cos oluwa make i shine
I fit to break a bone for this pain wey adey carry
But i let it go, make a nigga feel alright

Don’t mind to be a Ganja planter
I for feed family now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way

To be a Ganja planter
I for feed family now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way


Demma coming for me oo
Can never let it go oluwa
Many hands dey for ma table
As you do for me oo
Do same for ma blodies o
Plenty meat never spoil light soup

This life want stress me o
I use a strategy o
Lord guide my way
I no want tragedy o
I see am for ma dream and it’s a prophecy o
Say we all fit make am so wild

Demma coming for me oo
Can never let it go oluwa
Many hands dey for ma table
As you do for me oo
Do same for ma blodies o
Plenty meat never spoil light soup

Don’t mind to be a Ganja planter
I for feed famil now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way

To be a Ganja planter
I for feed famil now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteurs: ISAAC WILSON SIICIE ARTHUR, PETER ASARE BEDIAKO
Copyright: Sony/ATV Music Publishing LLC

Commentaires sur les paroles de Troubles

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'ampoule
2| symbole à gauche du cadenas
3| symbole à gauche de la calculatrice
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid