paroles de chanson / Schooltwo9ja parole / Industry lyrics  | ENin English

Paroles de Industry

Interprètes Schooltwo9jaOLABOYBillirano

Paroles de la chanson Industry par Schooltwo9ja lyrics officiel

Industry est une chanson en Anglais

Schooltwo9ja haa ha ha haha ha
Olaboy gangan
Iam am billirano ah
Iam billirano ah ah ah .. iam billiranoah ah ah ... ah ah ah ah
Many things wey dey burst my brain , walatalai he he dey burst my brain , oluwa nikan lole bamishe
Na why as I grind I still dey fast and pray
Mama tell me say make I no come dey foor
Say this life I dey
Omo na turn by turn
Them go shout my name Olaboy gan gan
And if e no xup I go take an by force
NO LELE, as a ghetto boy
Emi o wa sere
Money for my head every night and day
24:7 me I still dey chase oh yeh!!
Aje!!
Industry go show you plenty shege
Them go like to wan dey play you ege
Rough play, throwel ah yah ya yah
No be my fault sey mio kawe
Ur papa fit get money oledola make ur pocket dry
Na Inside life inu aye
And if u get sense tepa moshe ko mu maye Yan ayehhh
I dey like make dem turn up for me like sey I be world best
No be my power u no sey I be godsent
Shey boju yin loshe torin nifiwo top 100 Omo tigobe bashele gbo gbo yin makanle
Maami komaribe
Owo nimowalo komaribe
For d street dem show me pepper
Am all about the muller kelp sempe
See let me say for an instance
Kanipe Moti blow pe Moti cast
I need to give dem some distance
Motishe soo many song and some free style
As I Dey push ham komashe ja
Lowo sauti loke babe gbemiga
Komaseni timape na only jah
So many thinking for my medulla.. lopolo mi
Aje!!
Industry go show you plenty shege
Them go like to wan dey play you ege
Rough play, throwel No be my fault sey mio kawe
Ur papa fit get money oledola make ur pocket dry
Na Inside life inu aye
And if u get sense tepa moshe ko mu maye Yan ayehhh
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Industry

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de la cible
2| symbole à gauche du smiley
3| symbole en haut de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid