paroles de chanson / Redd parole / Ghen Ghen lyrics  | ENin English

Paroles de Ghen Ghen

Interprète Redd

Paroles de la chanson Ghen Ghen par Redd lyrics officiel

Ghen Ghen est une chanson en Anglais

Fireman season
S'komon skerrout there
Wo, Rapper from the block with the update

Baby do like I do, lavi da loca that is how I do
Baby don't be shy don't cover your face ma she boju boju
Baby no be gelato, ashaima for Ghana to chop banku
What a man can do, baby you know I can do times two

Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
We don dey come, Ghen Ghen
Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
We don dey come, Ghen Ghen
Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
Higher your leg, Ghen Ghen
See this girl, fine girl
She don dey come, Ghen Ghen

Ashaina ashaina
Baby na today fire for fire
Eyan Pablo Escobar
You know my whole team smoke marijuana
I am fireman I am never a shy guy
Give me loud wey the shenkes
Get a glock get the strap put a vest on
Shey na para say me sef I dey vex gan
Tomato sauce kpelu ketchup
Aye mi o, blood of Jesus
I get big cassava, Benjamins yakata
Hennessy till I'm stupor

Baby do like I do, lavi da loca that is how I do
Baby don't be shy don't cover your face ma she boju boju
Baby
Baby no be gelato, ash aims for Ghana to chop banku
What a man can do, baby you know I can do times two

Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
We don dey come, Ghen Ghen
Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
We don dey come, Ghen Ghen
Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
Higher your leg, Ghen Ghen
See this girl fine girl
She don dey come, Ghen Ghen

Nwafor ibile, it belongs to me forget onyeze
Na God dey bless me you come dey vex ni
You cannot battle with eze ndi eze
Who God don bless, take of your shirt
Jaiye today you go tire for flex
This life is sweet like agabalumo
If you get money like Adeleke
O baby fine gan bigi bigi big barca
Your waist is cutie but first I go drop the kpa
Go call your friends Sikira and Chiamaka
Gbedu ti de detty yourself Odinaka
Spiritual, ogidiga
Get thee behind iyawo Potiphar
You must be feeling my Ghen Ghen meter
I want to handle this your control meter

Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
We don dey come, Ghen Ghen
Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
We don dey come, Ghen Ghen
Ghen Ghen Ghen, Ghen Ghen
Higher your leg, Ghen Ghen
See this girl fine girl
She don dey come, Ghen Ghen
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Ogbonna Kizito
Copyright: O/B/O DistroKid

Commentaires sur les paroles de Ghen Ghen

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de l'enveloppe
2| symbole en bas de l'étoile
3| symbole à droite du téléviseur
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid