paroles de chanson / Raga Fela parole / Jonny lyrics  | ENin English

Paroles de Jonny

Interprète Raga Fela

Paroles de la chanson Jonny par Raga Fela lyrics officiel

Jonny est une chanson en Anglais

Raga Fela Pon deck
Mi go so then

Scololop chop lolo

I wan talk about my friend wey dem call Jonny we've been hustling together Morning and night ina di sun ina di rain..
We been hustling to get the chaddeh
After 4years studying in lasu coming out with first class certi
Looking for work him trek him sweat still nothing to show for body
Na so Jonny come tire oo na so e come tire
I tell jonny tell Jonny don't give up say don't give up
Jonny come go buy lappy Jonny start to do Yahoo instead of maga to pay Jonny na Jonny dey spend money
I want to buy bez I need an iPhone
Abeg na for where una dey see this money u say I need grace to be in this place I don catch u brother cut soup for me
Yahoo yahoo nobe for EveryBody
nobe for everybody
Yahoo yahoo nobe for EveryBody rp)nobe for everybody But the truth is owo dey necessary oh
rp)nobe for everybody
There're some many ways to make the money oh inanuko rp)nobe for EveryBody
Unukuli yeh unukuli unukuli yeh.. Uwambili yeh uwambili uwambili yeh Unukuli yeh unukuli unukuli yeh.. Uwambili yeh uwambili uwambili yeh
The truth is my brother we need money but be careful the way wey u dey find money
chuwkuemaka don go do blood money e dey lie give him friend say e do yahoo what shall it profit a man to get money in 2years e die leave the money
So take am easy my guy chale ohhhh
In due time You self go touch e money
As u dey pray to God make e give u money make u pray to live long and Chop the money Because no Matter how long it takes a kingee he must surely sitdown Pon him throne oo ownnn A Word is enough for the wise oh
No make ur mama to dey cry
Money good money Sweet nobe lie
Very soon u self go come realise
I want to buy bez I need an iPhone
Abeg na for where una dey see this money u say I need grace to be in this place I don catch u

brother cut soup for me Raga Fela Pon Deck MiGoSoDen
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Jonny

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche du coeur
2| symbole à gauche de la loupe
3| symbole à gauche de l'appareil photo
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid