Mama Born You Well est une chanson en Anglais
Sharp Sharp Sharp Sharp
Sharp Sharp Sharp Sharp
The girl want
Sharp Sharp Sharp Sharp
Mi gat to give her Sharp Sharp
See gal am liking your way
Am liking your style
Am liking the things you do
See gal I wan make you dance
I wan give you fans
Introduce you as my boo
Oh gal you fine o
You shine o
Your mama Born You Well
You blow my mind o
You kind o
Mi no go play you gal
Oh nanana
You say?
Come on..like that
Oh nanana
You say?
Come on..naso
Tell her
Come on come on Come on Come on right here
The first time I saw you I was blown away
Come on come on Come on Come on right here
Can I get your name and your number where you stay?
Come on come on Come on Come on right here
You fine and you sexy you no need marykay
Come on come on Come on Come on right here
You need the kind of man wey go show you love and care
Gal you the best among the rest na you be baddest
You carry front you carry back you carry assets
Mi need a gal to cheer me up inna mi sadness
You're everything mi ever want mi royal highness
I give you what you want
I give you what you need
Forget wetin dem say baby love me please
Been searching for so long
For a pretty gal like you
I done catch you today
Mi nah go let you go o
See gal am liking your way
Am liking your style
Am liking the things you do
See gal I wan make you dance
I wan give you fans
Introduce you as my boo
Oh gal you fine o
You shine o
Your mama Born You Well
You blow my mind o
You kind o
Mi no go play you gal
Oh nanana
You say?
Come on..like that
Oh nanana
You say?
Come on..naso
Tell her
When other girls dem call
Mi no dey answer them
Mi no dey answer them o
See me as I dey
Mi no dey like trouble
Mi no dey like trouble o
You see my gal is rude and she badda badda
She no dey take bad chat from any barga
Last night at the club she murder murder
She aset the whole place on fire fire
Oya baby tweakit tweakit
Oya baby shakit shakit
Come on baby pullit pullit
Me I want to puttit
Is okay is alright I'm here
Have no fear
Is okay is alright I'm here
Have no fear
See gal am liking your way
Am liking your style
Am liking the things you do
See gal I wan make you dance
I wan give you fans
Introduce you as my boo
Oh gal you fine o
You shine o
Your mama Born You Well
You blow my mind o
You kind o
Mi no go play you gal
Oh nanana
You say?
Come on..like that
Oh nanana
You say?
Come on..naso
Tell her
Let all the boys and girls all my fellows turn up
If is not making money openi lock up
Anytime wey you fall make you try to get up
See mi girlfriend fine she no Needy make up See gal am liking your way
Am liking your style
Am liking the things you do
See gal I wan make you dance
I wan give you fans
Introduce you as my boo
Oh gal you fine o
You shine o
Your mama Born You Well
You blow my mind o
You kind o
Mi no go play you gal
Oh nanana
You say?
Come on..like that
Oh nanana
You say?
Come on..naso
Tell her
Let all the boys and girls all my fellows turn up
If is not making money openi lock up
Anytime wey you fall make you try to get up
See mi girlfriend fine she no Needy make up
Baby shakit shakit
Baby tweakit tweakit
Baby let me love you
Let me love you