paroles de chanson / Prinx Emmanuel parole / God No Go Shame Us lyrics  | ENin English

Paroles de God No Go Shame Us

Interprète Prinx Emmanuel

Paroles de la chanson God No Go Shame Us par Prinx Emmanuel lyrics officiel

God No Go Shame Us est une chanson en Anglais

Brother nwachukwu
Abeg oh don't be sleeping on a bicycle

God no go shame us lyrics

I call my brother for phone
Dey ask am how e de be
Him tell me say Mehn
Everywhere don red and e get as e be
I tell am say no worry
As long as say we no de mortuary
We de alive we still de breathe
E get something weh I believe

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors

Vibe

Oga this one no be bobo
I no de talk Wetin I no know
When the time go reach for you
To collect your bread you go collect jumbo

E don tey weh u don de grind ehn
And e be like say your own never enter
But when dem go send the alert
Alaye dem no go use xender

As for me I no get issues
Eledumare de the middle
Na him de shower the blessing
So when I de sow I no wan needle
Somebody wan carry my picture go babalawo I tell am to wait fes
Say that picture weh him wan use no fine make I send am the one weh go make sense

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Prince Emmanuel
Copyright: O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Commentaires sur les paroles de God No Go Shame Us

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à gauche de la poubelle
2| symbole à gauche de la cible
3| symbole en bas du smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid