song lyrics / Prinx Emmanuel / God No Go Shame Us lyrics  | FRen Français

God No Go Shame Us lyrics

Performer Prinx Emmanuel

God No Go Shame Us song lyrics by Prinx Emmanuel official

God No Go Shame Us is a song in English

Brother nwachukwu
Abeg oh don't be sleeping on a bicycle

God no go shame us lyrics

I call my brother for phone
Dey ask am how e de be
Him tell me say Mehn
Everywhere don red and e get as e be
I tell am say no worry
As long as say we no de mortuary
We de alive we still de breathe
E get something weh I believe

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors

Vibe

Oga this one no be bobo
I no de talk Wetin I no know
When the time go reach for you
To collect your bread you go collect jumbo

E don tey weh u don de grind ehn
And e be like say your own never enter
But when dem go send the alert
Alaye dem no go use xender

As for me I no get issues
Eledumare de the middle
Na him de shower the blessing
So when I de sow I no wan needle
Somebody wan carry my picture go babalawo I tell am to wait fes
Say that picture weh him wan use no fine make I send am the one weh go make sense

God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
God no go shame us
God no go shame us
God no go shame us
The blessing go loud e go worry the neighbors
Lyrics copyright : legal lyrics licensed by Lyricfind.
No unauthorized reproduction of lyric.
Writer: Prince Emmanuel
Copyright: O/B/O DistroKid, Songtrust Ave

Comments for God No Go Shame Us lyrics

Name/Nickname
Comment
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - All rights reserved. www.paroles-musique.com/eng/
Member login

Log in or create an account...

Forgot your password ?
OR
REGISTER
Select in the following order :
1| symbol to the left of the house
2| symbol to the left of the envelope
3| symbol to the right of the smiley
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid