paroles de chanson / Phyno parole / Recognize lyrics  | ENin English

Paroles de Recognize

Interprètes PhynoCheque

Paroles de la chanson Recognize par Phyno lyrics officiel

Recognize est une chanson en Igbo

Ya
A makwa na oji gi na njo
Wusa kwaru baby emezila
I na e feel m bianu ka anyi kwo
Atalu zila biko emezila
O baby mepenu ka mu banye zia
Ha kpazuzila biko emizila
Wepu igwo ga the boy toh
Ha kpazuzila biko emizila

When I see you I recognize o
When you talk me I recognize o
Recognize say the nigga bad
That na why she dey blow my mind o
Mandem a recognize o
Maka I buru bata very mad mad o
Shey you go gree make I take you out o

Nwa you blow my mind o
Asa mepe your heart o

Yea
I tufu gom the way you the move guard
M jugodu everything nwa I cannot refuse that
I dey halla but you dey pull back
Wanna pour my heart kam na full scarf hah
M kpo gi biko ajum who’s that ha kozina m
You know say level nwoke too tight heh
Coming for you I no go pull back
Hapu all these boys maka them no fit my shoe size yea
M ga la me boys e wufu cap
Huh
Nwanne ozo fulu na e chook eyes
Asa m ofulu je sewe map
Anybody ga gwam otherwise m ye ya gap o

Njideka wetin be your way o
Shey you know say time no dey
Nwa time no dey o
I get ikpazu
You no fit complain
Follow me cause
Time no dey o
Time no dey o

When I see you I recognize o
When you talk me I recognize o
Recognize say the nigga bad
That na why she dey blow my mind o
Mandem a recognize o
Maka I buru bata very mad mad o
Shey you go gree make I take you out o

Nwa you blow my mind o
Asa mepe your heart o

Omoge ma je oju mi
Come with me no go do me like this o
Oun kan to se funmi
E don tey I dey look you like film o
Girl your body dey move me
Bring it all make you put it on me o
If na money you wanting
If I no get Phyno get am plenty
Make you promise me say say
You go stay with me
Promise me say
You go dey with me
Everyday you no go leave cause
You blow my mind o
Asa mepe your heart o

Yea
A makwa na oji gi na njo
Wusa kwaru baby emezila
I na e feel m bianu ka anyi kwo
Atalu zila biko emezila
O baby Mepenu ka mu banye zia
Ha kpazuzila biko emizila
Wepu igwo ga the boy toh
Ha kpazuzila biko emizila

Njideka wetin be your way o
Shey you know say time no dey
Nwa time no dey o
I get ikpazu
You no fit complain
Follow me cause
Time no dey o
Time no dey o
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Copyright: TUNECORE INC

Commentaires sur les paroles de Recognize

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en haut de l'oeil
2| symbole en bas de la croix
3| symbole à droite du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid