paroles de chanson / Phrv parole / Follow (Alte) Pt. 2 lyrics  | ENin English

Paroles de Follow (Alte) Pt. 2

Interprètes PhrvDay3Crid Kore

Paroles de la chanson Follow (Alte) Pt. 2 par Phrv lyrics officiel

Follow (Alte) Pt. 2 est une chanson en Anglais

E be only you wey I go follow
Shey na you know tomorrow 'row
Every other way is a no no
(Only you)
E be only you wey I go follow (follow)
Shey na you know tomorrow 'row (row row)
Every other way is a no no

If e mean I go trek for this God oh
Him bleed all him blood oh
If other gods try am dem go tey the mud oh
My God pass wishes you no fit lock am for bottle
The road we dey follow sure way e no get porthole
Every single word you speak just dey console
I know you see the man in your console
So If I go to the left or I go to the right Lord it’s all in your control
Forfeit us? It’s conspicuous
It’s just a matter of time until my God come pick us
We don’t feel the brunt if the world come kick us
We’re the sons of sun with a song come with us like

E be only you wey I go follow
Shey na you know tomorrow 'row
Every other way is a no no
(Only you)
E be only you wey I go follow (follow)
Shey na you know tomorrow 'row (row row)
Every other way is a no no

Only Jesus is the way
Every other way is a way
Away with all these other
ways that suck away(Awe)
Yaweh wey make the way where they Seems to be no way na im be my way(no way)
Meaning say I dun hack this life
When I dey with the way the truth and the life
I dey with the way, how e go hard me to find wife
And he never walks away
The only time he walks away is when he's trynna work a way out for me
He tells me to chill, he tells me sit on the couch for free
Sight to my blindness
Way maker, miracle worker, promise Keeper, light in the darkness

E be only you wey I go follow
Shey na you know tomorrow 'row
Every other way is a no no
(Only you)
E be only you wey I go follow (follow)
Shey na you know tomorrow 'row (row row)
Every other way is a no no
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Follow (Alte) Pt. 2

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de l'horloge
2| symbole à gauche de la croix
3| symbole en bas de l'ampoule
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid