paroles de chanson / Peruzzi parole / Mauriello lyrics  | ENin English

Paroles de Mauriello

Interprète Peruzzi

Paroles de la chanson Mauriello par Peruzzi lyrics officiel

Mauriello est une chanson en Anglais

Oh mauriello
My heart beats for you everyday
Emotions running through my veins
I cant sleep, i cant eat
Sweet mauriello

She no believe say she don love up
Chai
She no fit sleep and she no fit chop oh
Something deep wey she wan discuss
2 minutes 44 missed calls
She no wan hear say she don give up oh

Mauriello
Mauriello
As you dey miss me i dey miss you mauriello
Mauriello
Oh mauriello
And if you leave me e go wound me mauriello

Ai
Knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. one time
Knock on me door ey eyyy

Baby knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. one time
Knock on me door ey eyyy
Chai

And if e make sense for your conscience oh
I don't think you should fight it
I stand fit for you

So many people talk nonsense oh lele oh
Girl you should try me
Uber i'm riding for you

Mauriello
Mauriello
As you dey miss me i dey miss you mauriello
Mauriello
Oh mauriello
And if you leave me e go wound me mauriello

Be the bang
Ai

Knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. one time
Knock on me door ey eyyy

Baby knock on me door
Girl i day wait make you knock on me door
I no go waste time if you knock on me door
Ko ko ko.. One time
Knock on me door ey eyyy

Swaps

Mauriello
Mauriello
As you dey miss me i dey miss you mauriello
Mauriello
Oh mauriello
And if you leave me e go wound me mauriello
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.
Auteur: Tobechukwu Okoh
Copyright: CTSO MUSIC (REFERENCE), O/B/O DistroKid, Sentric Music

Commentaires sur les paroles de Mauriello

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole à droite de la maison
2| symbole en bas de l'étoile
3| symbole à droite du cadenas
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid