paroles de chanson / Peruzzi parole / Lagbaja lyrics  | ENin English

Paroles de Lagbaja

Interprète Peruzzi

Paroles de la chanson Lagbaja par Peruzzi lyrics officiel

Lagbaja est une chanson en Anglais

Yeah hello hello o
Hello you can hear me hello
Villi the Visticks
Call Lagbaja La gba ja hello hello you can hear me hello hello talk na
Onye ne me nkpo tu a

Eh call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call Fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup talk na
E no fit talk

Nwane m disabili disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killy show
You want to finish want to finish me o
Ewo nu
But e no fit work
See oil dey my head oil dey my head
The head too strong the head too strong

We go gas call Lagbaja
Say the matter don turn kasala ewo nu
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I I never did it oh I never did it oh
No no no no
I never did it o I never did it oh

Tell them make them call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk

Call Lagbaja
Yeah hello
Hello
I know you can hear me hello
Swaps swaps
Hello hello
I know you can hear me
Talk to me hello
Hello talk now
Droits parole : paroles officielles sous licence Lyricfind respectant le droit d'auteur.
Reproduction des paroles interdite sans autorisation.

Commentaires sur les paroles de Lagbaja

Nom/Pseudo
Commentaire
Copyright © 2004-2024 NET VADOR - Tous droits réservés. www.paroles-musique.com
Connexion membre

Se connecter ou créer un compte...

Mot de passe oublié ?
OU
CREER COMPTE
Sélectionnez dans l'ordre suivant :
1| symbole en bas de l'horloge
2| symbole en bas du casque
3| symbole en haut de l'enveloppe
grid grid grid
grid grid grid
grid grid grid